Responding Right : A Freewrite

in Freewriters11 days ago

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri.webp
Too much crowd
The way blaq ojil de obsessed with Chelsea enh...
Na why me ma no ever allow him unconfirmed European club rest
Benzema too chop ronaldo possible assist sha

Omo

And person the other day dey shout say ronaldo be cover Benzema from shinning
Benzema was not that bad
Suarez
Blown 😩
The guy is just crazy I swear
I choose right
Alhdulilah

Which striker get goals pass Ronaldo wey come still get assist pass
Omble

He's the best striker
Una go dey do like say una no go school
Simple question u dey give me wrong answer
Shior
Oshisko

My world best colleague
Make una drop better code for today ooo
Sporty don bless me with bonus again

Abi OUR GOAT don retire no tell us ni...after baba conquer football he no carry us serious again o
How many thoujand
kpai
Ewooooooooo
Na naira they give me 🥲🥲
U na real stakeholder u be for sporty
Congratulations Boss

The earlier they solve, the better for the te
Oh, na him?

Just take the comment with look away face
B nko... I no even respond
U don do well
If na for sjysports them talk , them go dey hail the pundits and analysts

But them get local fowls here wey dey do the se job, them no fit give us our flowers

Make I follow you play 😉
Sure
Exactly but because benzema stepped up a little after Ronaldo left, some people think say na him dey hide