Comparing Things : A Freewrite

in Freewriters9 days ago

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri.webp
Na only one thing anybody fit use threaten me now like dis,
Make I tell you?
Wetin bdat

I no go ever tell you 😕

All this hype only for them to de lose final back to back to back to back
Na only him no see the banter na

Barca win abi dem no win?
Better go delete your draft, We know ur type
Na only when una win we dey see una
Yet, a te still dey process on how to win genuine titles
How I wish I go fit remind u soon
You don cry finish
Use the now I know why Chelsea and arsenal dey suffer for referee hands
We no get any referee wey dey support us
Chai, Aswear
This Paul teirney and Mike Dean dey lie

emery didn't win four Europa league and take Aston villa to the chpions league to be compared to an fa cup merchant and twice second best te in England. it's total disrespect
Okay
Hi, seems there's an ongoing discussion on this here.
Well yeap judging by results Arteta shud go and sit down somewhere till he proves otherwise.
U don one ponzi scheme called winthrils that Year