For A Second : A Freewrite

in Freewriters15 hours ago

Thank God no one died
chai.. kashadupe.. hope you are good sha
The werey no dey inside na
Na why nobody die for the accident
Honestly
I'm fine baba
Thank u
Thunder fire ur left clitoris..
The werey truck driver escape immediately
E nova reach like this na
Any motor wey accident go happen my ma prayer no de make me enter
haaaa. werey Rey ooo
thank God.. May God keep protecting us, en ooo, I need see how una season go end oo I no fit ever die
I no wish you death bro. I wan make you live old see your club go trophyless for the next years.. in
Ah, I know na

Immediately we Waka pass those kids, I really mean immediately, it isn't even up to seconds, we just hear trembling sound for our back. Pure water moto don j those kids squeeze them enter gutter.

my own, nah bus hit maruwa wey I dey inside from behind.. ii almost got a broken leg. the person wey sit for front of maruwa pass through the maruwa glass. I didn't know what bece of the man, whether he survived or not. of us wey dey back, nah only me injure. the rest were unscathed. and nah match we dey come from o. match wey I collect man of the match. alihdulilah sha