His last club goal ce in February.
Brain-dead club with brain-dead management
rivals and haters nko? brain dead too?
I no get time to worry about rivals when my own club is a pile of garbage
hehe 😂😂😂 wahala wa ooo
Anytime u show kd, I get gift for you 😀
No wahala
Getat
The ne sounds like omorogun 😂
wey dem dey use beat you when you small
Okay
This okay get as e be 😂
Better go sleep
No force ursef stay awake so that people won't say u went missing when Una dey collect bulala
Lol
I'm here
Omo! This defence line
Haaa
Madrid vs chelsea
Those off ball runs from Guiu to create space for wingers... My oh my
They should ship this guy them no gree
Omo! He's the only experienced winger we have, nah why
Experience in what?
Moi moi ni
Running with yansh
😂😂😂when the going gets tough
Omo! Remove lavia from this system and it falls apart
She
Both on and off ball shape have been poor since lavia was substituted
I wish Maresca would try Enzo in that role
Una go explain tire
Na every market days una de lose
lol.. no be by winning all preseason matches sha.. Madrid just won their first preseason match on us tour yesterday 😂
League will soon start and Chelsea might start performing woefully and you will run to your cave as usual only will remain as usual..
the fact that I was not active here no mean say I run sha. know that and know peace.. also, ensure you get this sharp mouth once you start performing woefully too