Smoking Stuff : A Freewrite

in Freewriters11 days ago

Imagine Not yet, U be kpe
Make Rashford just go apply for strippers job for night club....
Just one single season wey he hot, he no even win Top scorer and now he's a mess
Make Sancho feel at home
He been dey under bridge?
E tire me o
Person wey they don give opportunities to show himself but he no wan gree take

Abeg weytin dey turn money
U sure

Go listen to Arab commentators for this part

Those werey dey laugh onana, Yahoo
Nothing onana no fit cause
E don cast, Leipzig day pipe psg
Otiida, Dey play

What if Sancho only Apologized just so he can have another chance to make sure ETH gets sacked and he wins at the end.

Think about it.
U don dey take Scottish ?

Terrible. I just can't understand
Ewo he confess .

But this player as solid as Kompany was. He even has some of Kompany’s facial looks.
Wetin Ceroon people de smoke sef?
Bet don start to dey chop me again
Welcome back
Pedro to Chelsea