Former Players : A Freewrite

in Freewriters7 days ago

See he don show.
Bellingh just likes the Madrid.
Enjoying himself today jare
Osimhen to Chelsea

♻️♻️
Brahim Diaz in. Baba knows he has a lot of midfield kinda players, he has to keep them happy
Play with Lookman na..
these Atalanta guys sef
LFG 🤍 lions
Na Mbappe happy pass..

Yeah exactly. That he height sha and doing all that. Such a talent in motion
Fpl group link

You know Poch?
Arsenal fan view
We are blessed, for real

rest
Mbappe just dey happy anyhow yesterday
This is how you feel when you join real Madrid
Second best club in the world

Check pinned messages
Una no pin anything boss
Osimhen to Chelsea ✅✅
I go soon beat you I swear
I dey wait for ur girlfriend to give me the card

Arsenal no even dey his fantasy talk more of dre or wish
Predict what the Premier League table will look like at the end of the season

No be id address we play with yesterday

Tickets sha wan roast with this first ges of the season 😂
How?

Liverpool just dey foul foul up and down
Opp
He missed already na
Keeper no even touch
Werey

Nunez don bite
That defender don collect bribe
Lol
Liverpool wicked o 🤣
Them Wan make this people think say them Sabi play 😂

Them no Sabi shi shi
Exactly ✅
No be former Man United player be that?

Na she pack
Okay... I miss ..