Rate Of It : A Freewrite

in Freewriters2 days ago

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri.webp
If rashidi turn up well definitely we will win
Remember zirkzee na very sharp striker
He can score even if it's a little space
He only needs support
That's it
But rashy

Nobody knows what will happen
If na counter attack, be ETH tactics for this ge enh
We go collect anyhow
Where that one wey dey tackle me last week
He even called me lie lie analyst 😂
No shout o😂😂😂
Just leave them first
Abeg help me tag person wey do VN yesterday when Arsenal collect red card
😂
I dey expect forward messages o😂😂😂
Face your club
But they said it's taken Maresca just one ge to show his playing style before Ten Hag
E reach when e go come online
He still dey reboot
Harvertz really need to step up he conversion rate
No be Una fault.. nah madueke the last week hat trick hero
Nah him cause all these rubbish

U rush dey do VN yesterday oooo
The thing funny me that last week
I no shout o, I just dey ask of the person
I no really pay attention to una conversation yesterday Boss
If analysis easy to do, he no go call me lie lie analyst 😂
Make he fess watch ball to understand ball fess, no be say te score make u shout goal na him be watching ball alone