Dressing Room : A Freewrite

in Freewriters7 days ago

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri.webp
No smoke without fire
Na craze people
Werey is always werey, The gerardromero wey dem tag as source sef no report anything of such.

WhatsApp forwarded news na wa Abeg, which role Felix wan play
Role model, U be fool, Eran
One Chelsea fan on sjysport page dey defend Chelsea signings

Calling everyone that are against it clueless

But that man wan still dey defend wetin no dey defendable
Even if them pack them go loan, is that a kind of loan that makes any common sense? 😂
you sha want make I talk. but I no go talk.. one more tag and you find yourself for curse land, Oya no vex
I don face my club
For your mind, all these players will site for bench Oga them go dey bench
How many don go on loan so far
He say Role Model the guy be. Oh
Erm well Nkunkun na all-weather na, he fit shift go right make the Igbo boy dey bench first, Abi? Wahala
So las Las Toney go de go Saudi... Kaaai
Normal

Make e go cash out small
Lol
Verdyyyy
This yr old man still dey disturb EPL
Captain Fantastic 🔥
Sweet goal
But Tottenh dey play them sha
I swear.. Total Dominance
ball possession
attempts

But the question be "how is the loan sensible?"
Them need construct new space for some players, or them go demote some go academy dressing room 😀😀
Na just reality he de talk o 😁...no space for that locker room
Loan wey we know na for useless player wey u buy with better money and na for upcoming academy players wey don dey ripe for first te but the first te dey occupied

So, they loan them out, probably pick one or two to join first te or sell all of them to make profit