Richarlison : A Freewrite

in #proofofbrain3 months ago


FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp

No publicity at all

Una wan tif like barawo
Them get starting. No finishing.
We get principles as a club not to pay outrageous wages, so that we no go face same issues una de face now...we almost go bankrupt early due to mismanagement of funds..so any player wey want outrageous wages fit they go Chelsea..we don't do that over here
No be whining

I no fit forget that day

Una be like
Principle of WANTING PLAYERS
But that one don go Sha

I just happy say Taiwo Awoniyi just confirmed it
Plz na arsenal not us..
Allow the matter go

I remember wetin I dey talk

I no need ask that question

Cos I know pple wey start the fight
But this one

Player dey throw blow
Funny 😹.. U no Sabi who u de talk about
There was a touch...
Richarlison almost comot him wig
you lazy farmer why are you not farming the airdrops you joined? 😡
Time Fam.. You no de do anything jor