German league : A Freewrite

in #proofofbrain3 months ago


FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp

Werey think say them go bench my mini GOAT KONATE
He said he is on a VVD level
Nawaoo
When e talk this one again
Don't tell me you didn't see that interview
Oga when e dey France, e dey team of the season and now again for England

France coach no like him ... That's all
Abeg show me or gimme the link
I will get the full video no worry
I no de talk wetin i no see
He say van dijk na boss, and he de close to that level now
English or he did the interview or not?
Person praise Van dijk and say he's getting to that level
Until you see the full video
No argue wetin u no see o
When saliba got injured upper season, arsenal feel his impact well... D guy is good abeg... Forget all this sentiment
Do you think we are downgrading him?
No be say Sali no good
KONATE de bench player wey get VVD aura
Coach and his choice...
If klopp do some kind line up, why u dey abuse him?
Lineup might b a one off thing, but this one na permanent bench warmer
Wetin Elijah de talk?

You go chose man utd if nah you?
Cos he wan sell Gallagher
Erm this first has got to be good news, showing the prestige of the German league.

Secondly, the young lad doesn't want to go the way of the majority, the way of instant fame and money.