German fullback : A Freewrite

in #proofofbrainlast month

I said it and you backed me then
No be me back you guy na ola back you
Be like na then too Jes Dey hype lenglet
I just dey look the argument then guy besides tosin na my worst enemy then when it comes to argument
This one Dey bring ola
Ola no deh there guy no Dey lie for
Guy I just dey look una then
I no back anyone
But mudash sef why you go call Inacio
Be like na only midfielders Villa dey sign since
We go dey here next season
They no fit cook pass last season
Oh well. I love you so much my boy but yes you are expected to be a machine
Tell that other fool we got for m wey dey spray through passes
Nobody his signing fresh for their FPL
Buying blacks and putting them on years contract reminds me of something
So that e go reach Gakpo
Atleast he won't be forever 💀
With all the battalions una dey sign? How E wan take see consistent playing time?
How’s that enslaving for years deal
Selsi Dey give player - years deal
Rashy never score epl goals in a season?
is a year contract
That's still within standard
Ehen
You don go Birmingh before ni
How you take sabi sey dara kain gate no dey Birmingh
Birmingh wey dey Akoko here
Only priority like say any other club dey to sign the bum
Yes he don port from chelshit
It means Rema is the GOAT
German fullback, Felix Agu ke?

I have a dre, United fans.. walk with me
You think Bayern is foolish?
Lol. See this man
Wheel chaired victony tho >>>>>>>>>>>>
He's not picking yet