His Position : A Freewrite

in #palnetlast month

image.png

Do you know who won it?
Which big boys remain for Spain wey u feel say they drop??
Naso Southgate for dey bench Yamal because na years old
But if I be England coach I go de introduce palmer earlier than he de always bring am on..foden was not himself this tornament, I might even start palmer in some games given the way he most influenced games anytime e comes on..in coaching sometimes u need to take risk and sometimes it might pay off.. Argentina did it with Lautaro by benching him for that Mancity attacker and it paid off.. sometimes u take risk as a coach, and palmer for foden is not even that a big risk..palmer good but the way Chelsea fans de put am na him de vex me.
Which big boys wey Spain drop

Make we start from there?? I wan dey ask am as he dey ask am Bruh I don rest the moment he said cause Palmer scored or give Maguire assit which other big boys you sabi for Spain wey coach no use ?? Jesus Navas self use old age come chop chicken Only engage them for fun.

Them no sabi anything Same thing I dey clear u 🤦🏽‍♂️🤦🏽‍♂️🤦🏽‍♂️

Naso u for dey ask me who Yamal go bench for England if na England player U claimed he make more impact than Saka and Foden for competition we both watched
Isn't that funny to u
If I say make u talk the impact, he wan pass the assist and the goal?

What else if I may ask Yamal isn't palmer bro I think we all know why Palmer isn’t starting. Na only love for the player go make anybody think otherwise.
His position is already occupied. Not just by one player, but . And he isn’t like others that can even play other various positions.

Saka can decide to play left back. Foden can play left wing. Jude can play.

It’s understandable to bench Palmer. Tell me one big name wey Spain drop and e deserved to b picked. Na where u dey do this mistake Na even foden I dey expect them say he bench earlier for am I go hear am.. make i reach ouse U know wetin funny?