You are viewing a single comment's thread from:

RE: My Actifit Report Card: December 6 2024 : My Happy Friyay 😊

in Actifit17 days ago

Doctor
Doctor
Doctor

How many times?

You disappeared and appeared with lol🙄

Sort:  

I don become Dr Strange abi

You don too do pass Dr strange self

Ehn na.. I dey look you now sef.. If you look you go see that wall wey open.. You fit pass there reach my side..

Ahhhh
Doctor 🤣🤣🤣🤣