Bad Injuries : A Freewrite

in Freewriterslast month

freewrite.png
Even Chelsea be wan strike deal with and napoli

Baba no gree

Baba open the option down so he go pick the club from the clubs wey go come for by himself
and dey keep tab on osimhen self
I de plan give them Nunez add small money collect oshimen
The clause is only effective this summer and summer don go

So, it is broken

Napoli can only just ask for something meaningful like or
But u see why this morning u dey shout say wage structure this and that and I tell u say u no dey board
Yes o
Walai, u no fit add small money u go nearly add reach m to collect Osimhen wey by then will be valuated by Napoli for m
Na m

From report, osimhen fight to reduce to /m

Napoli say m but they later end for m
Nd na from January e go dey activated
I nova even know the one they fight to, I just dey talk wetin them fit ask
Napoli still add deal to extend contract to

Incase osimhen end up staying for gala all tru the season
Na m euros
If an environment is toxic for u, getat a there if u can't bear.
I think he had an issue with the management.

ndly, isn't it terrible how dat club has been run recently? A title winning coach exits ur club and u cluelessly kept employing mediocres. Why shud ur top performer remain in the club?

Then belatedly u employed a good one in Conte& u now expect him to re-think. Belatedly PSG employed the genius Enrique, but Mbappe didn't stay.
Belatedly Tottenh employed a slightly lesser genius in Postecoglou, but Kane didn't stay. So why shud Osimhen stay?

I nor even like dat heavy iron football of Conte(which I know Osimhen can play well) for Osimhen bcos of his recent injuries.