Expecting Things : A Freewrite

in Freewriters8 days ago

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri.webp

No be by spending aimlessly but by getting the right player and getting the club as a whole working
I'm hearing it first from you.
Una need striker, una go back market go buy Jao Felix and u think say na by spending? 😂
Buying Felix doesn't mean we won't buy striker
Exactly

Quick fix

No proper structure since Borehole took over
Jie nah fool and attacks anything and everything
Who actually wants quick fix? Top is not even in Enzo Maresca contract clause lol
U spend .bn and u say make no one expect result?

Na massaca wey una just sign na him make them now dey see say una no fit get result now
He's not o. He's very right. You guys should stop signing players.
Okay

No be se striker wey no wan gree follow una talk?
🤭
Exactly
If una get Osiwin, na cos he no get choice again
oya write petition 😂😂
😆😆😆😆😆
Na wetin I dey tell u be that
Una start up plan when Borehole took over na instant getting back on track
Or else, why would hesen suck huge ounts?
Just becos he loves lavishing?
You know how many players wey been never wan follow Chelsea talk before?
The real truth be say pundits are not expecting that