Totally Wrong : A Freewrite

in Freewriters12 days ago


FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp

Understand the yr old Arsenal man has since Rejected Liverpool and is said to be unhappy about the approach as he sees Liverpool as a small Club. He’s hereby advised Liverpool to buy him on FIFA [SomtoBekee]
Where the wishes
U dey crase too
Se way Elliot told arsenal to continue there chpions league dre on pes
is typing again 🙄
After all those celebration against Argentina like say them don win the cup, if France out today them go too chop trolling
Abeg I get chpions league dinner date with my babe..no disturb me

Normal thing na
Four final Lost straight To one te in a row no b beans na
sure nah.. nobody dey follow you fight that one nah
No wahala oga elite
Make the season do start sef..we don tire
Alright Historian
Yes oo oga limelight
oga old taker 😂
Troll went wrong..I don Cary trophies pass u in the last years ELITE MAN
And na ur head I win almost all
Historian always living up to reputation
I forget to tell u something self..some of the players wey win last season own de write jb this year 😁😁
be like you get time this morning.. wait make I chop fess, I dey come
Never run ooo..in the next min I no go get chance again till o'clock o