Send Us Home : A Freewrite

in Freewriters โ€ข 11 days ago

Chelsea fans get problem ๐Ÿคฃ
I don't just know what's up with this player
They don start make mouth/complain
Cos of last season's miraculous performances against City, they don dey call themselves city rivals ๐Ÿ˜‚
Wetin the. Do again bayii
How
We canโ€™t go forward with that guy
Getat
Na free header na
He don enter o ๐Ÿ˜‚
He has entered
Na Extra time ba?
I think say na everybody sabi hIm matter

Nope
Pep sha ๐Ÿ˜‚ He just put Power Bike
Oh!
Man U can breathe well now
E shock you ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Yeah actually
Nah, pellistri was flatfooted there.. a defender would have done better
Pep is actually experimenting with this match. Werey coach.
Pellistri be dey fall already
Pk straight
Not experimenting per say

Them big boys come cp late
Make I dey watch d guy closely ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
He still use some of those big boys..
Doku, Ederson, Akanji.
I believe heโ€™s trying to see how things will be with his pick.
Forgetting tickets fit cut.
๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
This ur last statement says it all ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Definitely
Bruno don lose this PK

No run o
Even commentator say e no sure if he don see Evans take pk for e entire career
They told Akanji to roof it say Onana short๐Ÿ˜น๐Ÿ˜น๐Ÿ˜น
It was nice watching the community cup
Why I go run
Never
Why u come dey run for there
Make ten haag come play
The PK dey interesting sha.
Heiiiii God
Old taker don send us home