More To Come : A Freewrite

in Freewriters10 days ago

Have you seen Jes own? Arsenal Defender, Gabriel Luke Worse you don see calafiori own? Tag Arsenal fan to it they no go gree

I don't know how naysayers think sef
Valverde don make players fall today including Lookman you know the issue when building from the back? Tchoueni ain't showing for the ball. See Courtois looking for who to pass to. Lookman dey ball o
You see Vini coming to dm to receive from Courtois Mbappe run na Ofcourse, as usual May he come barca

In go work for in money this time around
He is playing well tho
Yes na ,bcos I spoke of "isolate" here b, come out from no where dey challenge my footballing eschatology and bidextrousalisation
They try tag person wey u dey talk to
I hate make man no fit face in fears
I take back my words.

More midfielders Cabellos
It's alright.

Well deserved, congratulations Real Madrid.

Mbappe naysayers can enjoy a loud silence now.
That boy is something else
E hard to see pesin tall, huge and be moving like that with the ball
Mbappe go just dey reason say e suppose don come this club years back
Super cup In the olosho bag
More to come