Just one win, una dey disturb everywhere
Hahahahaha π
If he pain you. Just cry π π
It's simple
Don't expect people to be you bro π
The se energy una dey use talk now as another club dey play, why una no use such energy to analyse una match when it was on πππ
See person wey dey win match no even dey analyse match
But una no wan let person hear word again
I actually did dropped just a sticker o and una start to de cry
Even a newbie who just join this group knows who do drafts πππ
Nice.. Then you don't know anything as you v even be here for long
Drafts Lords dey talk about another person keeping drafts ππππ
this one wey man utd don start all their jokers now, who go come change ge for them?πππ
When match end now, we go see "forwarded"
Normal
I no just wan ignore una
Again don't expect people to behave like you. Be you let US be us