Getting Before : A Freewrite

in Freewriters4 days ago

image.png
Very useless one to concede
ETH de make mouth normally
Suffer bawo ....
Weti l want for draw ge vs :.
Football is shocked
Doesn't mean we be a thing of mockery like Man United
united delaying pass in the final third is a sign of no outlet in the attack. again, man utd needs an out and out striker
Doesn't mean we be subject of embarrassment like Man United
Una dey suffer

They are just behind man City as they won more trophies than others in the past seasons
Na even person They bring in self make me weak
Fill in the slot
Big talk from someone that supported clubs with no major European trophy.. at least I stuck with Manchester United despite the banters.. but you left asernal to Westhpton to Newcastle
E don break
See enh

Their problem na on another level
Be banking on "I get before"
stan fucking collyer wey confuse for position
Man u just bring their number in
If two of us go hospital now go do blood pressure test, we go see who dey suffer
Yh .last season was I get before

And maguire be don dey do well this season
Person wey never see his club lift trophy for years
eth out
Now I Wana sleep
For a club with ur magnitude