Wearing The Don : A Freewrite

in Freewriters11 days ago

It literally spells Bad market
Player wey club use big money buy na for the player to instantly impact on the te not for them to loan
Make we no de go back and forth. Right from Abrahovic time, Chelsea de get highest players on loan
Lukaku loaning na bad business abeg

No matter how u wan paint
Nobody follow u argue this one and na mostly academy players

Na wetin I dey tell u
Are you the balance sheet or is it your business.
E nova reach like this na 😂
Agreed but the balance sheet gives overall picture
No o

It isn't
Na joke oo. Person de spend him money you de cry for r

U no see the wipes I no collect from u to clean the tears 😂
Oxygen Keep ur dogs because Chelsea dey sign everything wey dey waka
No be me send u make u go dey support alaba market club o
I dey road to Alaba market

_345ba60a-2a37-4310-848a-34af0a5501f1.jpeg

I fit j luck for Chelsea scout
Oxygen Make sure u wear football jersey, dey go sign u 🤣
Oxygen Their scout dey everywhere 😂
U just dey shout balance sheet upandan

No forget d club still dey owe Abrahmovic oooo
I don wear na
If the sheet balance, them no go owe
Abeg make una sign me