Carrying Fork : A Freewrite

in Freewriters3 days ago

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri.webp
Not even white, they can't do this to an European, a Brazilian
U no see how Baloteli end?
Psg sign kolo muani for m, muani better osimhen?
Na cos social media presence no much like this during his time
Napoli no try at all abeg
Bro.. Balo was getting his respect
Them know wetin them want
But why the hate
Toooor
Osimhen get mad attitude problem
Forget say he is one of our own
Osimhen na werey
No be coincidence say tes dey avoid
Na why Arteta no reason after he get one on one talk with some time ago 😂😂
Na only Chelsea dey find 😂
Lol
I categorically stated it here that he will face problem with getting a good club for Europe na
Toney get serious issue
toor
I know say Toney attitude no be better one. I'm just surprised bou Osimhen own
Haa
I sabi say osimhen get attitude but I don't know how bad it is sha

I feel toney own pass sha
Toney nova threaten the life of another player before
Osimhen has
Just be say Osimhen nova reach Baloteli
That one dey always wan burn his temates or their house
It's like una no know
Person wey carry major role for them to win a league
H.mmmmm
Chai
Person carry fork wan stab his own temate
Osimhen is a world class bro.. Forget they are treating him like one average player
Haaa.. when? Where?
Na attitude problem make Ivan Toney as he food reach no fit pass the level he day until he decided to retire