Drinking Straight : A Freewrite

in Freewriters12 days ago

freewrite.png
talk something like that that day them play madrid
I no follow o... Maybe na from dia I for dun kolobi her😀
No weapon fashioned again my plan sha prosper
He de use tracker, to see him babe head
No level
Really
Se thing I think
Na me go swear for u las las
U drink that breast abi uno drink
Try me na
U fup

E no de take eyes see nipples
But u squeeze small
Your goes wey dey ojota like this for protest...I don give Fanta drink

U just dey waste time..
Anytime I call baby AKA bablovishia, na pioge pikins cry I go dey hear😂😂
The werey no mention high line na
I no do na

Make them bring rice come back house
On process sir
I swear
That werey girl wan marry me by force. She think say na by giving me new styles
That girl ehn
Torh make I delete the number
Even for scala if we dey gist, na Pioge Pioge dey always comot from her mouth
I swear 😂
Na drink straight