The Deal : A Freewrite

in Freewriters11 days ago

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri.webp
So na all business dey yield profit ba
E no surprise you how Chelsea de spend these money without breaking financial rule.
If e no de profitable, them for don stop . Say person make loss for one year or two years no mean say the business bad.
Buh dem dey sell players sha
That's where the balance sheet comes it. Them no want see that one abi them no know that one 🤣
Losses or not, everyone does it

Na part of the ge
Una go dey use two buses
Why you de complain 🫣
Oya talk whyl
I no go face my club

I no gree
Carry our matter for head like gala na
For those wey dey see my status, make una use those tricks to get ur kids and neighbors get signed by Chelsea
Allow me hawk for traffic

It's part of the fund. At least Chelsea is keeping the window interesting.
This is where u got it wrong

Interesting in what sense? 😂
Una don successful make transfer window look like a mockery
Sote even if una end up signing a player, people no go still regard

Them go think say na usual musicians wey una dey sign
You talking about it. That's the traffic na
Na from here then dey carry the money go give Chelsea na
You don see it from the point of sharing wealth. Imagine a local club here getting a player signed by Chelsea. That's the deal. Players are fasting for such signing
Spreading love 🤣