I just dey call u to hear d funny thing one Chelsea guy dey talk about this Barkley. Which club u de support? Germany no fit score again. Kikiki are u new in town? Kk. Barkley still get that gameplay. Aston villa go cook this season. I never paid attention to your preference. I tell ya. Sensible addition by Villa.
Chelsea man just jump inside dey claim Barkley as former player. I just don't get☺️. Oh okay sorry. Nor worry very soon u wud pay attention. As dey get champions League spot now. Great addition. Which Barkley? Fmr Chelsea player ross. Na him una dey hail as if Villa signed Messi?
Waitin he wor go do. Naso we see am. The guy still get am. Get wetin? Stop it na.
He go do something in years. I dey available. My release clause na k pounds. Loan am to one french club come make profit ba. Magic. Magic Eden ni. I go send you the documents. SUI SUI about to Germany harm. Unforgivable harm. Goal. Germany. I been think say na Zambia. Well an option. Kai u nor just like Chelsea sha. Well, dey can also keep him and groom him, after all dey are now a grooming club.
We shall see. Kini. U no dey watch am? Shey this Euro sweet sef? I never watch one single match. I feel sey e go begin sweet well from knockout stage. E sweet. Me too. Afcon sweet. But this past AFCON sweet no be small. Too much sauce. Euro no dey trend that much for social media. It will be trending more on their continent. Not to the hype of Afcon. See Copa America self. That one na tournament.