Completing Fraice : A Freewrite

in Freewriters12 days ago

But na Nigerians dey edit pictures to paint Nigerians bad 😂. People that did the coding are Indians
Aje na Indians dem Sabi coding like mad
Try not to use your main account to do it o
Na so ooooo.... If he insists, I'll help him send it.
It's easy..... If you need help on how to upload the zip file, I can help you
The only problem I have is that, once Nigerians knows about this, na we go start to dey shout. Even India with over b population won't shout like us.

Na so screenshot go dey fly
Dat notification is back again dis morning
Nah usdt person suppose buy...Ton just dey fall
Abeg make una help me oo
I send $ plus worth of ton go BITGET wallet from tonkeeper wallet since yesterday ooo
E show for transaction history say ton don drop but my wallet balance still dey show zero Make Una help me oo⁩
Another person don complain about this thing too e be like na network congestion under ton chain


FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp