Worrying Less : A Freewrite

in Freewriters8 days ago

Because it wasn't regarding Chelsea
Chilax, buddy. Goals? They will come.

Worry less about me, and more about you. Congratulations on the new Cp Nou once again
Na him job

No be only him dey talk na, why u come dey para on top only his own
But in that nonsense

Some are actually sense

Make we no turn blind eyes to like all he talk na dust
Okay.. Let them pass a bill to stop Chelsea from buying players then and also stop players from signing for Chelsea. Lmfao
Na besides, these guys na pundit

Na thier job them dey do

And diligent with it
U even actually try

Naso the matter pain u reach?

No tell me say e dey pain u pass wetin we dey see, u just dey try control ursef.

He said something doesn't mean it will happen that way na or it has to happen that way, Lol.. You sef.. Try what? Check the message Time and reply
No mention opinion o but somebody go use English wound u say na onions, I tire o.

Shey I tell yesterday before he say na onions
If e no pain u, u no go say he dey Yan dust

I no go facey club
So Chelsea should stop buying players and players should stop signing for Chelsea is opening

Do you know how stupid that sounds?