Mate Anon : A Freewrite

in Freewriters15 days ago

And I never bath ooo I for say maybe I go carry another person soapHappy Sunday boss,
Can you prescribe a good power bank that is very good at the moment, because there is complain about some power bank at the moment...

What's MAh sir abi nah all dey goodUr roommate wan beat u chaithe money no be problem just to serve log i dey cater forNa me know wetin e dey use me in senior brother eye see lowkeyWhich product be this againMy oraimo don get 7 months pregnancy but I still dey manage am as sapa deyNa wetin I dey use with Amazon basicsMy Amazon Don pass 2 years and it's still working fineHow long you Don dey use am?.

Avoid oraimo for now .new age is still one of the bestOver charge dey spoil PBWhen una draw shey we hear K

?Make I serve u dinner sharpGood evening people.. how's the familyOraimo dey always get that problem of swelling and crackingSend me 2k make I use am carry okada abeg