Being Ready : A Freewrite

in Freewriters13 days ago

may department been no day put for question paper Is your app develoent build? Or just running on expo go? Ignore the nulls. They are from my console. Log Asking a question in a better way can help people help you better, you did not even state what you r trying to do
Before you install a new package, commit!, before you install a new package, commit ooooo!!!!!
The rules wey Diego don give me don plenty pass the rule of law, so I must ask, WHY??!
So that when the package crash the project, you'll have a checkpoint to revert to
So how can you revert to a commit?
This Sunday wey I no get work to do, na me and⁩ get this group
It will save you hours of debugging
You go answer question tire
this one no be advice na warning
I asked how, not why Sir
I de watch ball oo..no b me n you
git revert or git reset
Followed by the id of the commit u want to go back to
If them score Chelsea goals,I go come back
Na him be sey you no Dey come back, because how crystal palace want do ?
Badashile de defend for Chelsea
I don already know sey you be Man U fan, dem no suppose tell me
I no b Man u fan,but Badashile no start today, them get luck
Na just hope you get, no worry, it’s allowed, but me and you know sey e no possible
Imagine being a rn developer and a man u fan....happiness go just far from you