The Guy's Guy : A Freewrite

in Freewriters4 months ago

I pray we go fit withdraw...cos my update no vast reach this place
Onana was even one of the best but on God regardless
Ajeh
Person wey play out of position?
Bro bet no nice reach that level my bro
U don slaughter the k
How ?
They fit ask us to rollover like that werey betja
Wen did he start playing out of position?
How many times case play in role this season
To roll over no be ish but them fit say odds per ge now
I don't know sincerely
Good
Na ending of the season like matches abi matches to go en begin play out of role
Ten haag suppose be worst coach of the season
Time no dey
No
U know how many midfielder I go count wey no play jack this season
Na because all this players are big players na why una dey see them finish
Other ppl dey sign coach
This yeye owners dey wait make dem sign better coaches finish bfr them go bring another yeye coach come
Yes casemiro was out of it this season
Accepted
Ad I see onana I don see say all ma trash
Casemiro go small break
Come back
Fat like onukwu
Dem say Dem go send me code for my mailboxnaim Dem de Wawa me
Dem no send anything
So I no fit complete d registration
No wahala
Check so
Sp
Check sp.messagw
E dey for sp
Correct
U b bad guy
I no think
I need sure odd ooo.make I nack k...money is not the problem


FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp