Scoring Goals : A Freewrite

in Freewriters9 days ago


FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp

Lol..it's there for you to figure out captain...
E nor dey there abeg. Maybe sleep dey catch u
🤣
U no see the emoji i o
Put? 🌚🌚
Then it was Calafiori rejecting such a host of big clubs.

Arsenal con dey give person over joy o.

Now for Merino who is sure to come, you hear him for real actually rejecting Atletico Madrid and Barcelona o.

What is happening here?

The tide has changed, you can't hide it....

Be like say dem bribe
What chance lol😂
The commentator basically said the world record holder Tobi usan can't make it to the final
All these signings just to play conference league.

Business 😂
Buy n sell
Wetin be the aim of buying all this players
Cz koyemi mo
And I sure Chelsea still fii buy players b transfer Window close
Gremio still coming that Brazil player
Aim?
Still remain again
Na wa ooo
Fermin Lopez for Spain
This guy good
Yeah I don see thank God say we no go
With this our current situation e for over hard for us
We go dey enjoy una match
Bet self go sweet

France dey collect sha
Na na abi Spain don score again