Gala Night : A Freewrite

in Freewriters β€’ 8 days ago

image.png
From the days of arsene wenger epic years, when have Arsenal not have issues
onigbo ni gbogbo yin.. make I go prepare for birthday party abeg
Oh really? 🀣 🀣
U see wetin I dey talk bah
So Arsenal is an issue club πŸ˜„πŸ˜‚πŸ˜‚. Interesting πŸ˜‚
Thank God bench no pass . Na so Chelsea go parade first te come bench
Answer na
Make I go continue work
Let's even use last season sef πŸ˜‚
Chelsea fans no go kill me
And what happened last season??
Funny
I no understand
So your brilliant brain no tell you say Arsenal for win league if them no lose that Vila ge?
No be to dey shout funny.
Make I leave and he pains this morning abeg πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
Getat
Lol.. I hate it when you guys use the word "Pain" during football discussions. But I will just get use to it.
Probably because it's paining you
πŸ˜€
U don't necessarily to stop man City

But are you in the league for fancy
Okay then
Lol
Don't read meaning to it
U think say e no pain me yesterday night when person say them no dey hawk gala for night?
Baba leave all these talk jaree πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Me and you know d real thing