What You Are Saying : A Freewrite

in Freewriters10 days ago

Just doing things anyhow
See how bad the currency is
No sector improve not even one
Dem say the govt dey work
Na Reno Omokri people them be
This was what preceded the statement
Pastor and im coach Muda
You go think both of them nah blood brothers wey separate for religion..
Always going one way 😹😹
You act like you understand what the problem is. Tell me what step you have taken ⁨coach_mudash⁩..
For over years that you've been observing and it has been happening.. What have you done?
You'd be here wailing about the government while they plan on rigging the next election and they actually will wait again.
Good
Tomatoes go dey available now
Like minds think I like sir
Sha remember to patewo fun Tinubu
Na true Sha mudash dey always talk e never get farm make e solve small issue
I'm a young man. I have plans in my head and God's willing I'd achieve them. I don't have the means yet but when i do I'd do what i can in my own space
So us no get plans? Wey you dey tackle us say wetin we dey do
Abi wetin you dey try talk
As you dey ask us wetin we dey do we gats ask you too sir
There are a lot of people that have the means and they join to wail. It's stupidity to be beating a dead horse
Being a young man doesn’t affect you.
Enter farm oga
When you eventually start it..
You'll understand.
The bad roads, the cost of transportation, the cost of everything.
You will look back and you will learn. Young man.
Make a doctor drop a stethoscope after studying for years?
U guys don't know anything